Leg Over - Mr Eazi.mp3

Leg Over - Mr Eazi.mp3
Leg Over-Mr Eazi (无损音质) 专享
[00:00.00] 作词 : Mr Eazi [...
[00:00.00] 作词 : Mr Eazi
[00:00.05] 作曲 : Emmanuel Kelechi Nwosu/Oluwatosin Oluwole Ajibade
[00:00.10]Leg Over - Mr Eazi
[00:00.20]Written by:Oluwatosin Mr.eazi Ajibade
[00:00.70]Zaga Dat
[00:01.797]Ym bam body dan tat
[00:04.436]It's Your Boy Eazi
[00:06.968]My baby dey confuse me with her bum bum
[00:11.864]Wey she get a guy wey dey send her money from London
[00:17.430]She dey see me like a johnny just come
[00:21.667]When monkey dey work eh
[00:23.339]Baboon e just dey chop
[00:26.891]Me I go chop all the wash eh
[00:28.914]As long as you give me my portion
[00:31.930]Baby make you no dey rush eh
[00:33.811]Abeg make you treat me with caution
[00:38.226]Leg over
[00:39.838]My baby gimme leg over ahn ahn
[00:43.365]Hang over
[00:44.635]E be she dey gimme hang over eh eh
[00:48.76]Leg over
[00:49.693]My mama give me leg over eh eh
[00:52.885]Game over
[00:54.456]She dey come gimme game over
[00:56.359]Eh eh
[00:56.920]I dey confuse oh oh oh
[00:58.330]I dey confuse
[00:58.938]When you turn around
[00:59.941]Baby you dey make I confuse ooo
[01:01.846]You know I like a cameroon
[01:03.517]You mesmerize the boy and baby make I confuse
[01:06.591]Commando you be commando
[01:08.471]You dey command the boy with overload
[01:11.120]Yeh yeh I no fit stand alone
[01:13.591]I must call my guy before rack dey hook
[01:16.09]Me I go chop all the wash eh
[01:17.903]As long as you give me my portion
[01:20.829]Baby make you no dey rush eh
[01:22.760]Abeg make you treat me with caution
[01:27.256]Leg over
[01:28.947]My baby gimme leg over ahn ahn
[01:32.44]Hang over
[01:33.621]E be she dey gimme hang over eh eh
[01:37.34]Leg over
[01:38.626]My mama give me leg over eh eh
[01:41.950]Game over
[01:43.415]She dey come gimme game over
[01:45.424]Eh eh
[01:52.95]It's your Boy Eazi
[01:54.580]My baby dey distract me o with her bum bum
[01:59.611]Wey she get a guy wey dey send her money from London
[02:05.91]She dey see me like a Johnny just Come
[02:09.492]When monkey dey work eh
[02:11.11]Baboon e just dey chop
[02:14.478]Me I go chop all the wash eh
[02:16.693]As long as you give me my portion
[02:19.642]Baby make you no dey rush eh
[02:21.653]Abeg make you treat me with caution
[02:25.975]Leg over
[02:27.658]My baby gimme leg over ahn ahn
[02:30.919]Hang over
[02:32.289]E be she dey gimme hang over eh eh
[02:35.787]Leg over
[02:37.387]My mama give me leg over eh eh
[02:40.673]Game over
[02:42.193]She dey come gimme game over
[02:44.264]I dey confuse oh oh oh
[02:46.04]I dey confuse
[02:46.790]When you turn around
[02:47.894]Baby you dey make I confuse ooo
[02:49.609]You Douala like a a Cameroon
[02:51.465]You mesmerize the boy and baby make I confuse
[02:54.558]Commando
[02:55.141]You be commando
[02:56.285]You dey command the boy with overload
[02:58.729]Yeh
[02:59.06]Commando
[02:59.662]You dey command the boy with overload
[03:02.233]Yeh yeh I no fit stand alone
[03:04.961]I must call my guy before rendezvous
展开