[00:00.00] 作词 : Olamide/AKINBIYI ABIOLA AHMED[00:00.04] 作曲 : Olamide/AKINBIYI ABIOLA AHMED[00:00.09]Siri ben den den[00:00.51]Chee[00:00.57]Hmm, na me day sing song[00:00.99]Hmm[00:01.47]Bella Shmurda, Oh, Yeah[00:06.27]Hmm, O yeah[00:15.09]Everyday for the hustle, sey na one day for the hustler[00:19.65]Tomorrow get belle o[00:20.43]I don cry, I don pray, I don sing to my God o[00:25.65]Sey na which day man go popular[00:28.02]Karaye ma fi mi she ye ye o'[00:31.11]Ghetto Boys, we hustle, vision 2020[00:37.44]Our government dem promise[00:38.43]You know sey boys go chop, everyday we starving[00:43.11]Hunger in the city[00:46.08]Mama called me sey Chinedu is balling[00:48.30]What are You doing son?, You're dulling[00:50.61]4 years in LASU is really nothing[00:52.74]Better get that money son. oya start[00:55.05]Omotena call me sey she don get belle[00:58.08]My man papa must to not hear[01:00.42]I been thinking o, I been thinking o[01:06.63]I been thinking o I been thinking[01:31.77]Moyawo lowo Lati,[01:33.24]I go Alaba, I buy lappy[01:35.52]I hustle for 6 months, I no get Money[01:37.83]Shoutout to My Nigga wey dey sub for me[01:40.71]A problem shared is a problem solved[01:52.02]I tell my niggas so we get them solved[01:55.17]So we get them solved[02:00.00]Yeah eh[02:01.05]I just wanna see my friends in the Range Rover[02:07.32]When I pull up in the phantom, tell them bitches it's game over[02:27.54]Popping pills n tha perc, I was chilling on the coda[02:35.58]Doing things I like[02:39.54]She watched the Poco dance, Calcu master[02:43.68]This is the lifestyle, Bella Shumrda[02:52.71]Everyday me Ganja, Everyday me Ganja[02:54.96]Aje wole mi, aje[02:56.85]Owo wole me , owo[02:58.38]Ire wole mi ire[03:00.45]Aje wole aje[03:00.87]Owo le me owo[03:01.62]Ola wole me ola, ire wole me ire[03:10.74]Ghetto Boys we hustle, vision 2020[03:12.87]Our government dem promise[03:15.09]Light go dey, road go good, water go good[03:19.68]Water go flow, everything na scam[03:21.51]Na scam, na scam[03:24.21]Light go good, water go flow[03:26.82]Everything na scam[03:29.01]Vision 2020 ah, Vision 2020 eh[03:34.98]Dem do this, dem do that